How true be di claim sey person wey get typhoid fever chop person shit?

    0
    178

    For Instagram, one social media user, Adefunke Arowolo, tok sey any person wey get #typhoid fever for don chop anoda person shit whether e know am abi e no know. Di claim don alreadi circulate wehweh after dem post an, oda social media users come even react to am.