Video of one programme wey dey show for News Central TV dey waka online with tok sey #dangoterefinery tok sey e go sell PMS wey dem dey call “fuel” for Naija markets for US dollars. Di video, wey one blog @instablog9ja post for X with di tok don circulate everywhere, oda pipu for X even post am.